Logo
avibes
@avibes
19 days ago
  
Anytime I wan calculate my end-of-month expenses, na then I go begin see names wey I no sabi.

Who be Amaka Ndidi, and wetin dey happen for my life wey make me send you #20 ,250 for 2:00 a.m??
0 Likes0 Comments

No replys yet!

It seems that this publication does not yet have any comments. In order to respond to this publication from a vibes , click on at the bottom under it